1 Abeg give a beggar chance
Please, let the down trodden be allowed to participate or partake
2 Aboki wey dey sell gworo come dey chop gworo, na him profit him dey chop so
When you use that which is an investment for nonprofit activities
3 Ariara Aba no sabi say one man no come market
In a large gathering the absence of one individual is not noticed
Arrogant assumption that your absence from an occasion will make a significant difference
4 At all at all, na him wey no good
A state of absolute empty handedness is not beautiful
5 Ashawo no bi work, na management
Some efforts are not worth it
Some endeavors are simply not profitable
6 Barb me as you barb my broad
Foolish imitation
6 Bodi dey inside clothe
The clothe covers a lot of things
We are coping with the situation of things
7 Broken bottle don break be dat
Indelible mistake
Beyond redemption
8 Carry go
Move on
9 Chop alone, die alone
He who enjoys alone will suffer alone
10 Chop and quench
Take, accept or eat at your detriment
11 Death wey kill Alhaji, wetin e go do aboki?
The terrible fate that befell the great and mighty, if it visits the poor and lowly it will surely destroy them
12 Dee Amadi wey go army, wey him boot?
With all your boastings where is the evidence of your success
13 Dem go see…
You will see, my success
I will show you troubles
14 De medicine wey dey say make him take baf, he don go drikam
Acting crazy
Misapplication of life issues
15 Dey never see person wey stand, na de one wey siddon dey go come see
The gathering has not recognized the high and mighty, how much less the lowly and insignificant
16 Dey no dey carry guy go Eko
You do not take enlightenment to a developed place, you rather go there to acquire such knowledge
